Wednesday 3 October 2012

Uti Nwachukwu drops warning on twitter

Follow@ebonychic4life

 
PLEASE BE WARNED OOOOO....

6 comments:

Anonymous said...

they should go get a life leave a great personality alone ooooooooooo...God don bless the boy still dey bless am sef una dey beef d boy smhhhhhhhhhhhhhh..uti carry go joo

Anonymous said...

uti my winner gossip makes u more famous,those who also carry the rumour wish 2 be like you!no sweat,let them do their job while u prosper!!go boyyyyyyyyyyyyyyyyyy

kwame said...

who cares but at least get a galfrd na bros..justsayng

Anonymous said...

beefers ooooooooo make dem leave am boy ooo no be him fault say oluwa love am na abi wetin sef..cant two guys roll together again if na woman dey wit am una go talk its his life..u jobless pple shuld get a life biko..

halima said...

dey shuld get the hell out..uti dnt mind dem jare..GOD cont to bless ur hustle

Anonymous said...

Uti get a life pls. Y are u bothered about wat people say if ur sure deres no truth in it?